@GhabahSingh@defamouscollins@Cruise_Media001 Oga is American doing fyn or not ?????? Do they have beggars or not ???? So what pushed the beggars into begging since the country was doing fyn?…….the content of your first statement wasn’t abt the percentage of beggar..do urself a favour and be wise bro
@BelezaManifique And at least we own 100% of our country….not a country that has 90% population yet 10% outsiders own nearly their country…..I put u to test…show me a well doing black SA neighborhood
@Tariwi4f All this like tiger grr grr fan go wan Dey bully who pass their fav 😂😂😂😂 but una know say aske fans fit give rema assignment wey him no fit complete for em lifetime?
@SAMMYVYBZ_1@FugaziReturn I just realized say u and chapo no even get sense….person wey inappropriately hype fc power and how him wish to get something like this….u and chapo carry una uneducated brain Dey trash talk for here
@Bab_Benjamin03@Oluwaju16700372 An inside the album na only one song get all the streams…..them call am one hit wonder all of una been wan die Abhi…….lmao
@Olamideayo19479 @pprime23@realestos Fc make una stop nahhhhh leave these useless 30bg alone make them go get sense …….na everytime them Dey find agenda
@TeeFamous341493@Baloxxd That’s how dumb these Burna fans are……even more stupid than 30bg but just be say 30bg plenty pass them so their own mumu they show well well