The two rubber shoes I used throughout my NYSC year na the one wey my guy don use a year before that time,if you have enough money you can buy new ones sha.
God bless the guys wey dey produce our notebooks in the year 2000s,if Wayne Rooney, C.Ronaldo ,Kaka or Ronaldinho no dey the book cover i no dey buy am then.
@boblaporta You don forget say na we be una immediate aburo abi,even if una senior us well well you think say we no remember things from 2000s too ,me wey I watch 2008 UCL final .you dey look me less. Wetin u know for football pass people like me no plenty o ehn ehn.
I have never seen one person that Gambling changed their life from nothing to something, its mostly people with money that win Gamble.we can go a year and you would not hear a story like someone wins 30m with 500naira.
Person wey coach don sub before wey no gree comot una say e humble, If I see pessi Fan talking about humility I will just see the person like who media don fool,we all see what he did to harmless weghorst in the WC,Pessi as a humble man is just an agenda,hes only acting.
Sometimes I wish Messi was more vocal about his greatness, more unapologetic about his achievements, and incredibly bullish about what he has accomplished. The frustrating thing is that Messi has done more than enough to silence every debate but humility wan wound am. We all saw how Mbappe's self promotion almost got him the Ballon d'Or win despite winning nothing.
There are 3 stages to determine super Bd’or winner,the Fans vote category is just 1/3 . I think that’s the only category where you can’t run underground campaign like you running for an election.
2008 Ronaldo did not win the greatest Ballon D’or ever bcoz some Fans voted multiple times,pessi Fans are so bias and stupid when discussing football ,Ronaldo won bcoz he had the best year ever with trophies and award,you think the whole world is stupid like you pessi fans ?
Why women no Dey come out in mass to support Female scholars, Footballers,Boxers etc.hardworking women doing training from time to time,una no go like be like them,u just wan be like one lashtech wey no do up to 6 months training for anywhere but e Dey wear wig Dey sit for office
I support pellar taking their issues online bcoz it started there,I don’t think he has a genuine person around him that he talks to when his mind is heavy,so he comes online to talk his mind,pellar eyes don dey see Wetin plenty naija married men eyes Dey see for him small age.
Then you have to forget about all the different styles y’all did together for that moment and keep your mind on their bad sides,e no get as e wan be na every partner get their bad sides…