- Cryptocurrency trader, na me.
- Sports investment analyst, na me.
- Yahoo boy(Sarcasm), na me.
- 9β5 worker, na me.
- Student, na still me.
Everything na me, but nothing to show for am. Wetin person wan do pass this to make am for life? ππ
Omo,one guy approach me today con dey tell me about WAEC scholarship bcoz say I look like Steve Rogers before dem give am super soldier serumππ Na because I don slim down abi?Me wey dey final year,wey go sign out next month.Person still dey see me like secondary sch studentππ