Na selective haram una dey practice for this country... collect xmas bag of rice & ororo from work... but your neighbour's rice is where you draw line...
Instead of burning 300-500m on that beautiful Ikoyi liability house
Go online find an American realtor or a trusted person living in the states, buy this rent it out for $1,500 to $2,000 monthly and be rich forever
@RDapsychoo I for turn to serial killer, hunting and killing every rogue policeman out there..
this would have been my villain story..
If you no fit kpia one police to avenge ur bro u no try at all 💔
@DozaIdehen So far 16 Aboki don kpia for this parole, everywhere good before dem go call for peace more than 50 Aboki go reach hades.. you touch one Benin boy you don touch full nation.. una never see anything..
@dammiedammie35 He don come online come dey rant again, basket mouth… na that same mouth put am for trouble last time.. Cho Cho Cho .. nobody owes you shit u dirty ingrate. When he dey hot naso he dey abuse everybody getat jare 😒