โSeyi tinubu, you wey your mama and papa don dey Nigeria politics for the past 30 years, you wey dem born inside looting, stealing and drug-dealingโฆ.
And you have the mind to tell youths to demand for equal rules for politics. I donโt blame youโฆ.โ
โ Woman clears Seyi tinubu.
โI didnโt even have a phone. I used to see people opening their laptops and I would be like, Ayyy Laptop. There was no way to do music. It was so hard but now I can just vex and buy 1000 laptops.โ โ Singer Fola