@Olayemi1902 the hate is real o 😂
I dun dey find ur acct since to follow you meanwhile you saw mine first,comment and walk away without even dropping a like lmao
I see zinodict Dey shout nah only OML no get issue with dapper
Abeg how much OML catalog Dey generate 😂😂😂
Person wey muyeez catalog Dey generate money pass