@YulEdochie Shebi u dey see 3 square meal eat na why u dey talk like this bros .
Honestly bros come street come see as things dey go .
It's not funny at all bros.
@vdmempire Guy u talk too much your tongue is ur major problem. Nothing concern me with ur current riff. Any individual way talk too much dey actually lose track of where his coming from.
@RealChiefPriest U guys should stop this it has always been the circle benefiting from each other all this clout chasing raising a common man's hope ain't proper .
Abeg my people I know times are hard but just believe with or without him granting your request it's already answered in heaven.
@Jowiezazaa Normally me knw say e no easy to make money but this one wey everytime paste acct. I wan press una money and at D end nothing dey show. Wetin una dey actually gain from raising a common man hope only for u guys to sit on ur couch and just laff out loud. Omo abeg I need evidence
@Daviido_Offsial 001 abeg help me secure korope(mini_bus); I done graduate since 2012 no stable source of income . I get mouths to feed. If u do this one I'll be indebted to u for life !!!
@Iam_Emoney6 Let your winners show us proof of payment and also comment it under your post. Is like we just been ghosted and u kept on asking us to do ur bidden without getting any reward from it, data is expensive now bros...