@NoContextArden1@beri_grizou Nobody for industry diss wizkid pass carter efe. Una just Dey find excuse to justify your envy. No be him say make your papa no hustle
@Cleverlydey4u Davrel na bad person cus he diss wizkid, but carter Efe no be bad person. Una envy no go allow Una see road. Na davrel fuck up sef to Dey relate with this uneducated lowlife
@Cleverlydey4u Nigerians will always support poor people cus they are poor too. This guy don Dey hate from the start. This is the exact reason why the rich donโt relate with the poor cus Una hate too much.