INSTEAD OF WATCHING NETFLIX TONIGHT.
Spend 1 hour with this.
Claude AI FULL COURSE that teaches you how to BUILD and AUTOMATE anything.
The people who watch this tonight will wake up tomorrow with a new skill.
Watch it and Bookmark it now.
@OgbeniFlux@mr_cbillionaire Wetin we go short for futures?
$5 go easily bring $100 and your project go die .
Your project is nothing without the community abi na the $20 wey una want give people dey make una prick rise ?
The community believed in this project because we thought it was different.
@mr_cbillionaire Or rather list on your platform gradually build funds before going big .
People will buy this thing instead of doing something that will kill your project kpatakpaata
If we no see use for the coin we go sell am to recover our lost too the community don wise past last year .
@Wyi_Gaius They are about to spoil something beautiful with their hands .
Shebi na ghost dey create coin for una platform ni ?
The project wey I happy say e get potential pass all those gamefi na em just cast so ,
Ask what killed @cilia una no dey think .