Wetin una dey do Lady Diana nor good ooh😩😂
Ship oppression everywhere
Even Gidifia sef don Dey rock Racheal😆😂
Nor worry Mon Cherie
I go ship you and Adekuku 😂 #BBNaija#BBNaijaLevelUp
Because I defend Phyna a lot on this App. Some of una fave’s toxic fans went on reporting my account 🤦♂️. Is it a crime to defend your Fave??. PHYNA till day 72🤗🤲🏽. PHYNATION Abeg follow me biko. Just created this account😩. #Phyna𓃰 #PhynaTheElephant𓃰 #bbnaija