@Lowkeytake Wait! Did this conversation really happen???
Somebody please get the video evidence, please, I really need to see it…
@_riwo_@BBNaija#BBNaija
@DeborahJimah@BBNaija Ahh! Why you contradicting yourself young lady? 😁 It was you who said he (Araga) doesn’t have any friend in the house aside the ladies he was with that yesterday, same you now is asking if Yusuf is the only guy there. Shey he go follow the only guy wey like am 🤷🏾♂️😁
This Araga na shameless guy o, what is he doing here in the midst of these girls now??? 🤦🏾♂️🤦🏾♂️
No wonder the Goddessa dey use am do yeye 😂🤣
@BBNaija#BBNaija
Una don see say una Sheba no dey fit talk or defend her person?
Na Goddessa be her backbone before, that’s why she was crying just now. Oyin and Flora go kill them this week 😂🤣🤣
@BBNaija#BBNaija
@curiousmaind@BBNaija Naahhh! I bet to disagree, no be for here (BBNnaija).
Na that fight gan gan fans dey like, that’s what keeps you in the game.
So no talk like that o 😁
The girl just dey fear, your girl na fear fear 😂🤣🤣