@ayrastarr Next time it should be Big wiz
And boy start boy !
E be like say u no sabi ur mate !
Una self for this Afro beat Una no dey respect elders,
Simply kos una dey international now !
And you forgot it’s bkos of big wiz and co
No try this nonsense again o