@MOE__BOY Delusional team and fans think they will make UCL finalππ. At least, try qualify first before talking about UCL final. Youβre no where on Arsenal level. Take it or leave it
@MOE__BOY By Tomorrow how many points Arsenal go dey take lead una? 3-0πππ€£. You go soon dey support Cityπππ€£π€£ itβs almost timeπππ€£
@MOE__BOY You should be ashamed of yourself! You wey dey make mouth best team in Londonπ€£π€£. Naso best team dey lose every week? When they say learn from Arsenal you dey vex. Una no get structure, you go soon sack Alonso, poor boy!ππ
@MOE__BOY Chelsea too useless. See free header wey them give Anthony. Una bad season just started. You see the next 6 fixtures una no go get 1 win, trust me
@MOE__BOY Last year it was UCL and EPL, this year itβs now UCL only. Una no fit talk anything than that. But bro, your club is falling down in the beginning of the season already, make una fix una team before una port go Man City by December ππ€£. Stop the hate and accept you need to learn