@guzu_p Most of the things these ladies does make sense till it’s a man doing it. Lmao, imagine say me 10 men come out come drop evidence say dem don pipe women wey dey about to get married… wetin una reaction for still be? Selective outrage 😂
@dammiedammie35 This generation of men are so weak smh 🤦 openly saying this shit smh your son broke 3 tvs wow! You don’t need to beat your kid but punishment does reset kids brain, that’s why the western world are raising a lot of spoilt brat.
@Zlatan_Ibile If e sure for you face am direct Zanku! no dey pass corners if yunno later blame your life call me bastard 🤣 I love you o but choose your fight wisely 😂🫶🏿