@ComradeEren@Oscarzy01@ajayijohn183056 Grown man go come online dey engage in every post about a lambo being fake or not when country dey spoil but na your own problem be that. “Na because of people like you Nigeria no fit better” coming from a retard.
@ComradeEren@Oscarzy01@ajayijohn183056 Wetin concern you with him life? Retarded fool. I don tire to dey reply you abeg u no get time go find something do.