Pls Brother Don bikonu yerumaka ๐ ๐ฐ๐ญ I learn Hand work finish i no get money to support my self to get a shop or buy market pls ๐๐ run am for me since I lost both my parents life hard for me ๐๐๐ I really need am. Any help sir pls ๐๐ญ. @DONJAZZY ๐
God Abeg If u no later make me rich to do my My mum and dad burial e go too pain me oo before I die oo. God pls run am for me ๐๐๐ i pray for mercy and grace
The way I Dey see Davido for dream Anyhow like this e be like God don Dey remember me small small ,, nothing wey me and @davido never do for dream the love choke ๐ I chop fried rice for Davido house yesterday night. the dope part be say na Aunty Chioma Cook am.
@davido Davido your a fool, and youโre actually the most useless man out there, global music icon my foot, youโre just an opportunist and an exploiter using your platform to promote corrupt politicians like your uncle and Tinubu.