@Monyplux Bicycle easy nau, like say you Dey around people wen dey ride am well well you for don sabi.
For here I nor sure say e get any family wen them nor get bicycle for house.
So like say you Dey here you for don sabi well well.
I see old woman carry her electric bicycle climb stairs today while I dey with my own dey wait elevator. I just dey imagine the kind strength wen she get.
Me wen e be war to carry just my battery na wan lift the bicycle climb stairs?πππ
Anytime I watch a debate thatβs about religion, I always feel like the speaker is rage baiting me.
I need to stop watching these debates, not good for my mental health.
Even me with a lot of mental health issues wish I was aborted talk more about a disabled person.
Our endgame is death, so why would you intentionally put someone through a life time of suffering when they will die?
Una get sense so?