At this point, all my crypto wallets and exchanges don conclude say I don die ๐ญ especially Bybit and Phantom. I miss una, na just money no dey again ๐ ๐
const life = "making some changes right now...";
if (!onlineAgain) {
console.log("Just know...");
console.log("It was nice knowing you all ๐๐ฏ");
}
@Nairametrics Visa Signature for the top 1% and Naira debit for everybody else, First Bank dey play both ends ๐ wetin the FX limits look like on the Signature card though