@yabaleftonline Not to criticize but how do you ladies who double date cope???
Ordinary one man wey I get dey stress me make I con add another one??? I no fit crazè biko😂😂😂
@iam_Jerrycool All these boy no dey learn, dem go just carry money buy car wey dem no fit drive con dey high dey drive again why he no go get accìdent😑
They’re not well trained drivers yet they smoke anyhow to dey high, especially all those boys wey dey come back from clubs those ones worse
@dammiedammie35 God will punísh this camera woman see as she dey make eyes dey turn me, no fit hold camera well then why video in the first place…………… usèless mf 😒