@thinkpiecedottx@kellybonito_BU Stfu olamide is trash Rema has more hits cause Una no Dey play Olamide songs fir for Una new yam festival or street concerts no make am hit
@OnlyBigTheo Yoruba people too funny cause dem Dey play olamide songs for their festivals and street concerts all of dem dance e mean say the song na hit