@AndrewNBA0001@TheDamiForeign Wetin be the difference between listening and stream?… no be the listeners Dey make streams??… just saying nonsense to prove unnecessary point
@Apremunit@TheDamiForeign Lol… Wetin con be say person Dey hot if not that you are listener too,so cos fireboy ain’t flaunting cars,e no Dey hot?..Wuna ehn,na the people wey ycee Dey talk about be this
@OEbivbiere@yabaleftonline You the one that didn’t find it entertaining,people that find it entertaining watch him,just like a comedy skit,you did see some people as not funny while some people find there style as funny,so if they don’t find him entertaining,they won’t stay glued to him
@OEbivbiere@yabaleftonline Bro government failed and peller doesn’t want to fail like the citizens and chose that as a career and he was successful,so blame the government,and don’t call the boy olodo for striving for himself in the government failure…
@OEbivbiere@yabaleftonline So he is an olodo for using the fallen brick to build his house?.. or you don’t know streaming is entertainment?..wuna just Dey hate on the boy cos he saw what you guys couldn’t see and enrich himself with it LEGALLY
@OEbivbiere@yabaleftonline He made it through streaming.(entertainment).. lol,he named the phenomenon of calling someone that couldn’t go to uni an olodo??.. is that even right?..so cos he no go uni,he is an olodo?.so cos I go uni am intelligent?.and the intelligence couldn’t provide avenue for me to earn
@SCULPTILICIOUS@OEbivbiere@yabaleftonline No mind them jare,make Den keep blaming him while he keep growing and making a living through the hardship while they keep getting poorer day by day…
@OEbivbiere@yabaleftonline So since it that way,I should keep on blaming them while I keep getting poor?.the boy is fuckin smart and intelligent to choose a path of streaming in this hardship,intelligent more than those graduates sitting home or choosing unlawful means of income.y’all shld be praising him
@OEbivbiere@yabaleftonline lol not governenent fault ke,I suffer go Schl,got certificate,no be for government to make the economy industrious that I can use my certificate to earn?.. now no job,and person enter entertainment to earn,wuna say na olodo,make e do fraud??.. omo wuna ehn
@damiusofficia@dammiedammie35 Thank you o,and na from the olodo den Dey make living from,and that is still the purpose of being intelligent,or you been intelligent no be to earn a living too??.. it left to the audience to pick whom they want …
@Kingkuti_ Wuna wey go the uni,wetin wuna don use m achieve o,no be house wuna sit down Dey farm Elon musk money… if wuna know,wuna no go don find one skill learn??… or purpose of education no be to go learn??.. wuna go cry!!!!!
@Reubensilas14@DrDanny2030 Na why you Dey use user name beg for laptop na,cos wetin be the wrong thing wey d boy do?.. cos he chose to make it through entertaining people?.. or cos he no do autocad?.. Ogun kee wuna for me
@Kate23880881739@DrDanny2030 So cos peller no go uni means he ain’t educated,na uni education start from?.. waec no be education anymore?.. wuna Dey mad for head
@Peculiar_creed@AdeoyeHabe34965@DrDanny2030 Peller is not the point,he was just an example,see wetin you Dey talk,see as you Dey confuse yourself,if he ain’t the point,why making him an example,na wuna hate for him go kpai wuna and he will keep soaring higher 😤