@_AdeBisi__@dammiedammie35 I swear
He just want talk make dem Dey hail am
And I pity the people wey Dey clap hand follow am… imagine he don’t even know the gravity of the offense he committed and how dangerous the person is, all he cares about is the handcuffs…
@AluyaPov Na today I really know say this guy na mumu confirm one
Search warrant for road? The law is clear and simple to understand… nor be wetin dem Dey use emotions Dey interpret.. na some policemen wey nor know their left from their right na dem I blame..
@Princemoye1 The same people will see police conducting stop and search and they will be shouting ' kidnappers are in the bushes that they should Go to the Bush. Meanwhile the kidnappers are living with us in the environs.. only God can help us because security is everyone's business