@Bankemaestro Even the pride I no even get😫😫😫😫😫
Make una help me
My house is just 120k and I just need 70k to complete it biko😫😫😫😫😫😫😫😫😫
No be say I no dey try oh just be say no evidence 😫😫😫😫
@Thepentane_ Na 2 things dey for this game way this girl play
Is either she won follow this guy share him daily 2k or she won give the boy infection 🤌🏾
@Vbonifacefan22 God abeg
I will first of all pay my house rent then still pay 3 years ahead 🙏🏾
Then my junior ones school fees
Then food stuffs go food everywhere.
Use the remaining money to do small business.