I need just 28 more people to hit 500 followers. drop your wildest/most unpopular man united take below, if i agree i go follow back immediately make we build π΄ππ½
@PoojaMedia person go dey celebrate sesko goal for 87 mins then maitland-niles go score for 95 mins. man united na spiritual problem i swear, the club dey deduct person age ajeh
@PoojaMedia X44782C8if man united lose to everton today i am deleting this app and breaking up with my babe. my mental health cannot take double heartbreak in one weekend
@FabrizioRomano@SPORT1_Dopa if man united lose to everton today i am deleting this app and breaking up with my babe. my mental health cannot take double heartbreak in one weekend.
u dey earn 150k a month but u dey look for person to fight on timeline bcos of rashford wey dey collect 300k a week. nigerian men and football na inside block rosary dem describe una
#MuFc#GlazersFullSaleOnly