As much as am never in support of whatever they did β truth be told, this is being inhuman.
Do you support this kinda punishment? π₯Ίπ€
I'd be in the comment waiting.
Who for believe say one day firewood go turn aesthetic just because dem arrange am inside one fine painted pot? π
Life no be only about wetin you get. Sometimes, na how you present am dey make the difference.
Presentation matters.