avoid police wahala.
no looseguard your phone.
no do drugs.
no give woman belle.
no enter gbese.
NO GIVE WOMAN BELLE.
abeg read number four again.
I SAY NO GIVE WOMAN BELLE BRO!
I dey try imagine the kind father wey i go be, my pikin fit fałl from stairs make i tell am to get up, say this one small, shege still plenty for front 😂