@iammrblossom Abeg do me money please before this data finish I no fit enter x app sef na from notification bar i dey reply but I dey receive notifications
@chriscxss@SportyBet@SportyBetNG Boss shey e don later go ? Me sef wan ask for assistance on distributing my song to major platform where the song i just recorded will be uploaded the song go soon use one month for my hand I don tag you on some of my post kpa just showing up again I'll show receipt for anythig
@TokiAnifowose Hello @TokiAnifowose 🙏 Please, I’m an upcoming artist trying to upload my song on Cidar Distribution platform, but I’m lacking the ₦20k distribution fee right now. I humbly ask if you can please help me so I can push my music out. I’d truly appreciate your support. Thank you 🙏