Lerry your matter don taya me ๐
You just dey digress at every tweet๐ญ
You don lose this one no matter how you shift goalpost. Itโs the same logic. Imagine laughing at someone who has won a World Cup, won 2 World Cup golden balls, played in 3 finals, and your GOAT never even play for final, talkless of smell the trophy ๐๐๐
You sef don see your flawed logic abi.
Quick one though, Portugal na your country wey you dey support?