@Afc_Nels2 Any winger wey no de very aggressive and direct no go succeed for arsenal cause every team no de come to play but to make sure say them comot with something
@officialEFCC Anything wey make person like me anytime for this Nigeria tinubu first tenure of efcc workers I go come back to charge all of una...wetin una de do de bite for eye... Nigeria never de this worst before
@chudy_jnr If in pass update date wey you go use your hand grind your income yourself I no fit do business with any family or friends cause till date I never get good experience...