๐i remember one time I used Dexter firstbank ATM do free trial for I think netflix ,naim I forget cancel the thing dem debit my guy e call me I deny am๐๐ e know sey na me e just lock up,my guy frโค๏ธ๐
We need Nigeria to work! Nigeria has to work! Tell me why there are two AK-wielding officers in a football academy training ffs like heโs a cartel boss
Omo una wey Dey smoke colos and still Dey normal una really dangerous to the society o,just the smoke wey Dey smoke beside me,cold catch me I think say I get malaria ๐ญ๐
๐make e take you. But really everyone cannot be rich else money will have no value,Joshua 9 21-27 some people are destined to be hewers of wood and fetchers of water but then you can change your destiny see Prayer of Jabez so double up๐๐๐
Real story ๐. My grandpa dey actually see things that year the man say I go be rich man one day and I go become pastor one day me I duck that one sha I no do pastor work but I tap into the riches prophecy in Jesus name๐๐
I don't sleep with people's wives or girlfriends unless I don't know,once I even know you're entertaining other men I no dey. Sexual purity na one of my principles.
When I was born I was named Tobi but when dem carry me go village go see my grandpa in '98 before he died he was a firebrand Anglican priest he said God said this boy will be named Pentecost,na grandpa gimme and I grew to like it,e get wetin the man see who am I to argue w God๐
๐๐ but fr the bible says your body is the temple of God so we no pose dey pollute our body,but then jesus turn water to wine but wine can be nutritious to the body Igbo no get one nutrient,so to be on the safe side of God just do am In moderation,right? Since na God run am๐
I go sleep all day come dey waka about for night dey find Coca-Cola the day police go arrest me without my ID card ๐๐๐ and why is coca cola so scarce in this country, everywhere it's just kinza pepsi and mountain dew,the day I see coke na bottle own and that place far ehn
๐๐๐๐you people should not be sleeping with prostitutes aha some things should be beneath you,very disgusting,do you know how many women are in the world ,so much free pussy and you're paying for pussy?!!??? Spend on your women stop this nonsense.
Can't wait to start greying,had one single strand of grey hair in my beard and on my lap then I cut the beard off,I hope it comes back I wan make my whole head white like kongi own real fast