If you date poor girl, you go too suffer,
even ordinary data na you go still buy for am
Everytime "thanks for the sub"
e go come be like say na Carter Efe you dey date
*Una don use heartbreak turns all these girls to
smokers finish, the ones wey no Dey smoke Dey gym.*
*The ones wey no go gym go Dey cry for status*
ππ€¦ββοΈ
*The ones wey nor Dey cry wan use memes k!ll us*
ππππ π"