@SaccyLicious17@AnabellaMarvy That even still dey try but you see that fufu boy he no sabi anything at all and I no blame him nah the werey coach wey no get eye for better talent than pressing machine I blame
@_milley___@AnabellaMarvy Coz he no dey press make we no sign am, those one wey we sign coz of pressing yamal still dey press pass all of them combined