I don tell you say make you tell me wetin you chop again. Atleast as the agbado wey u dey chop finish, I go give you something else make you chop so your sawdust filled brain go get small amount of brain matter. In addition, the training wey your papa no give you, I go give you the one wey go make you better citizen of the world no be data boys and drug peddling wey u and your entire family dey take survive. Shey u get!
I no dey contest abroad with you, if you like make u doubt whether your papa dey abroad or not. For me, it actually doesn’t matter because no place like home that’s why we make efforts to liberate our country from the grip of your grand father in gambling and drug trafficking wey dey give u data wey u dey take boast for here. Meanwhile, the agbado wey u dey chop na roasted Abi na boiled one? I can help you more than that and seriously I can do that because the hunger wey dey make you farm for X, God don help me conquer am teytey. Anuofia!
E be like say you don eventually chop this afternoon now as your sense don dey comot form your anus wey him dey before enter your basal sensors. Don’t worry, I’m here to help you get that sense wey your parents no gree teach you and it will be free because your Elon boys farmers no make wetin my legit business dey make for me even as I dey here dey type for X. Some people don’t need your basal level thinking to make money as we don conquer that level for more than 20 years now. Oya, just let me know when you go need more sense make I help you mine am. Ode!
This is how you use names to scam people on X. You dey lead team as you no get single sense for your brain na hell you go lead your type go. No wonder, in the land of the blind, the half eyed man like you go dey pose while leading your likes to the bottomless pit. You had better start analyzing the chaffs and sawdust wey full your brain before you dare talk to your papa senior brother. Ewu!!
The chaffs wey full your brain wey no let you know say the person wey u dey insult senior your papa sef and see senior your papa senior brother. Anyway, na only C you fit enter come dey talk anyhow as una dey do for your god forsaken criminal empire wey dey give u data to dey insult your papa. Person wey get levels no dey talk about food for X, na only someone like u wey poverty dey twist for bed dey use food talk to people. Anuofia!
Now you see how painful it is when a small boy decide to enter the mud to play with him papa? Don’t worry, you data go soon finish then you go go meet your criminal papa make him buy data for you. Nonsense and ingredients stark illiterate wey never begin wear pant when I finish university dey call him papa fool. You had better go learn some decorum before you chose to reply to someone when your knowledge about that subject is at best watery if existent at all.
The sense wey your papa no teach you na him make you dey abuse your papa mate for X. But I no blame am, even if him no get sense teach you how to behave, you suppose don get small sense but na Thiefnubu kind of school u go so you don’t understand what corporal punishment or the regulation of school means beyond what one stupid Oluyele Prof dey talk for twitter. If na where I dey, he will not even be granted assess to the school premises talk less of exhibiting his crass lack of decency in the school calling out people in the open when he is supposed to be inviting them to his office to explain their so-called violation of regulatory orders or rules. I no blame them, na una lack of brain dey make una dey tolerate nonsense like that since you guys don’t know your left from your right.
The hardship that did not finish me 10 years ago when I left Nigeria to practice as a consultant Radiologist ( that is if you know what it means) in a foreign land where my training and expertise is valued adequately cannot get to me even with the Thiefnubu gang as it has raved your entire life and family for you to resort to gambling. I just pity your group who see value in the peanut you are handed as data boys to go online and be exhibiting your crass ignorance and poverty mentality.
@mendullah007@ChuksEricE I owe you no apology for being poorly brought up. You can meet your parents to ask them why you were raised into the gambling lifestyle. That’s why you thought everyone is as poorly raised and hungry as you are to be rushing on peoples dm to flash your lack of home training.
@mendullah007@Iyoo655941@ChuksEricE I just relished that I was actually responding to a chronic gambler who lives of betting and deceptively advertising data for data boys. No wonder, because you lack home training to know when one is being offered.
@mendullah007@ChuksEricE Unfortunately for you, you can never get to earn what I honestly work hard to earn and be rest assured that no matter what Thiefnubu and his gangs bring, I won’t be hungry to ask you, him or any of the emilokan for food.
You have a problem with understanding. Please go get an educated person to help you to understand what I wrote because I acknowledged the fact that public holidays are to be recognized by both public and private schools. But the commissioner has no right to bring his emilokan kind of politics to a private school ordering a Rev around as if he is the owner of the school. And yes, asking children to kneel down is no corporal punishment as long as he didn’t do more. It’s a corrective measure that shows kids that laws are meant to be upheld failure of which results in consequences.
@mendullah007@ChuksEricE At least it’s not as offensive as the evil that comes from the emilokan gang of which the professor and all of you criminals from Lagos are. Data boys on the prowl! I hope the stipend you get paid is enough to get your stinking mouth brushed?
EXPOSED: The Secret Backdoor Between INEC and APC! The Lere Olayinka Mistake!
After accessing the secret INEC admin server, a ruling party apologist forgot to cover his tracks and exposed the restricted web link to the public. This video explains everything you need to know about this massive data breach and what it means for our democracy.
Subscribe to my YouTube channel for more analytical breakdowns: https://t.co/hdZWLmkAHf
@ZariyiYusufu@SKefason@elrufai Sad! The dictators of yesterday are now being served the same meal they served their perceived foes. That's karma for Hell Rufai! What goes around comes around.
@engr_shaibu_ These people just take us all foregranted. But what do we really expect when they operate like a criminal mafia gang. Nigeria will surely be OK in sha Allah.