@Zlatan_Ibile i could remember when i first saw you at bus shed year 2014, didn’t know you were gonna win that airtel kia car and you subsequently released a track that goes “shout out sawon alfa wa…..” i forgot the lyrics but u dey always enter my hood then Adigbe and Ita eko
@DONJAZZY egbon good evening o, abeg make i come straight o, abeg I wan change fone o, make this fone no follow person enter new year abeg I go dey happy if I fit change this android wey I dey manage since 3yrs now o.
Thanks sir.
@Joeltunas@Naija_PR Bro no job opportunity for beks city, abk na for flex baba, even the little job opportunity wey dey there people no wan share update.