Sport enthusiast • MUTD •AFEMAI by Tribe • Born and Bred Benin Boy •Communicator•Calm Headed •PES NOT FIFA •FMtactician • Footballcoaching prospect• ♎️ IFB🤍❤️
@General_Somto As for exchange rate even me supported the unification of the Naira, if you hear havoc up top use am do smh.
Make Naira show him true price, all those bank difference from illegal money changers never sit well with me.
@ldchidi@originalproflle Hmm Dp u know how many LP candidates that switched to APC??
No party in Nigeria has a structure, not even NDC Obi and Kwankwaso are the structure of Dey live today people wont support NDC.
Do your part to say the right thing if the candidate decide to run Atleast u told him.
@AmbroseXchange@StatesManAura Benin wey Oyibo look use plan there own 😂
People wey come see street amd road network with city built in walls 😂
Wetin Oyibo wan plan again.
@orame50@0lisa_ I stayed in Mpape nah only one road to come out and enter 😭
Hold up Dey kill person
For Benin nah like 3 to 4 probably bad road sha but it did be connected out.
@0lisa_ People no sabi say roundabout round RingRoad 😂, u fit from Bob Izua back waka round go burst come out from IGUN 😂 still waka round from that Bob park go comot from airpot road without entering the main RingRoad.
😂
@mightyleee001@Olabamboh@kena_ewuru His investors
😂
Make investors start Dey pull plug make you see how that guy go run go Dey beg.
Or make them cancel him NASS deal 😂