@Nkululeko702@SteveNdukwu Den ur eyes 👀 are blind so also is ur brain
Let me just talk about the banks in Nigeria it’s only few bank making way in naija are own by foreigners d rest are own by naija man so look very well bro
@NnamdiOdigbo@SteveNdukwu But we Nigerians are watching whites films na
Why aren’t we seeing them like d way we watched dem so for me is their mind set
@mykelbishop@drkenon2 Let me make u understand my question why didn’t u just accept dat she heard God which is d 1st instead of dat u jumped to conclusion dat it could be 2/3 she heard
@mykelbishop@drkenon2 So now u blive dat one can hear 2 n 3 and den u don’t seems to blive someone can hear 1? So u are telling me now dat God doesn’t speak to anyone is dat so? Bcos wen ever someone says they hear God speak some of u will say it’s a lie
@mr_chiboi@dammiedammie35 What happened to d money they always borrow dats one dis same set of politicians uses everything for free and yet he is opening his dirty mouth to say we want everything for free while they live on a paycheck from d country money which is suppose to be use 4 building d nation
@IgwezeChineduP @vdmempire Una most sha see something to defend dem even if na dem still kill person or kidnap, him no understand something why him come where him no go understand wetin dem dey talk 4 d area why him no stay him side rear cattle
@ChuksEricE Now e reach to talk against dem una no want make ppl talk dats nonsense nw abt obi shebi na dis govt dey scttr opstn party dem go pay sm one to cos issues in their midst na why him go look 4 anoda pty wey get same goal like dem
@ChuksEricE I no knw why if ppl talk una go say na bcos no be their tribe person but dis same set of govt talk against Jonathan n I blive den u like wetin dem do during Jonathan time and pple no say no be their tribe person
@read1she2@ChuksEricE Guy na only dis govt dey borrow money con share am among dem self dat na one d only tin wey dem dey do for d country na wetin even uslf no dey see na only to cm expln 4 tv mk we tink say dem dey wrk naim dem knw how 2 do tins to plnty to count noms if u no fit do smth no spoil am
@OgarEmmaOwogeka@channelstv Can someone remind me d party wike was before e joined apc cos d last time i checked i think there was problem in his previous party before he ran to apc