@moodvibetv022@abdulmatin1960@Cruise_Media001 Police collect GLE from am π and hope say no be Efcc collect. Cos police no fit collect my car because of one way. Max na to reach station bail car comot.
@ZAKEYEDIN@Yakkubkk Talk am jhur, you think say people for X go allow anything happen to you. Funny enough itβs a month to Xmas π€Ά you go don come back
@elliehurst29@GOlaboye@Cleverlydey4u You say USA or uk. We are talking about Nigeria. For here hin mama go don correct am if he or she try am. You go don de hear the mama de say βUncle funmibi
@Big_Lorba@AbiodunJnr12@Alhaji_Dowat@Cleverlydey4u No younger colleagues with sense and born in Nigeria go call me by my name. I no talk about useless Egbon. Me I be Egbon wey de get am clear. Fear go catch you to call me name sef π