@wizkidayo Only u fight Burna ,, only you first OBO thr main 001 ,u no dey shame ,, na to they carry all this fools u call fam base,,
Na Why i like ODOGWU BURNA ,, e no follow una dey do all this kind things
@wizkidayo This wan dey chase Clout ,, who you and your fan base help,, Most times you just wait for opportunity like this to tweet nonsense so as to farm Views and reactions,, omo make una rest abeg