@Aromeh_Ali you lied idolo
this gbpcad sells dey pain as e dey move without me, it might not have been painfull if I got any winning trade this week, got only one and it ended in loss
Bro una go ruin FT oo wtf few weeks ago the entire football dey banter Bruno you see any man utd fan cry, Palmer no get call up dem banter am, CR7 with all his legacy gets bantered too
Football banter na Pedri by Pedri e go touch everybody