fooling don tire me , I just wan make money comot this country
Stay on my own , dey make money dey Soappy cuz if I involve woman … she go give me heartbreak .
One time I texted this girl “how are you”
And she replied “fine”
I didn’t say anything and she came back after 2 hours and said “and you”
Na when I clock say everybody know wetin dey dey do