@clubboi01 See as this werey dissappoint men chai, come meet me i no go gree cos i go de doubt its too good to be true na only dumb pesin no go reason am
@Chi_lady_89 Una de blame the guy say he just de look if he slap him own back now na the guys wey come seperate go join hand come beat the guy, na today โฆ but if those guys wey like support woman try am with me them go collect too i swear
@Usmanashafe This means she will never be safe if something expensive get missing, so its better to leave ASAP why should you work with someone u canโt trust