No enter Uni if you no guide abeg, insult go finish you 😭
One guy for my department get like 10 Adieu Baba T-shirts. Him and one girl come dey fight over attendance list, na so she talk say the guy dey go house every holiday to kill his uncles so dem fit print new polo for the next session. I shock die 😭
I just hope say Pastor Jerry enter man u locker room. Sprinkle annointing oil Untop Dalot, rashford and Martinez jersey. Make he forget the whole bottle for sesko locker.