@oma_yourgirl And they know their useless 001 is wrong, they can't say the truth, you don see where blind man dey lead blind man, so definitely his fans will always act like him, goat dey born goat, sheep dey born sheep
@peace_igho I swear to God, e too pain me oo, not up to two week ago, na davido and @WANDECOAL dey quarrel, today now na Erigga.... all these Davido fan na these kind rubbish childish attitude una dey imitate from una 001, shame to you guys
@Julie_1Leach@Leonighile1@just_perhaps@instablog9ja Na ur pocket all those money enter?? Mugu...Tell yourself the truth which motivation does That your so called Davido give you. You wan whine Eri baba wey dey motivate us since day one for street. Tufiakwa😂
@jahboyback4@erigganewmoney Show me or mention when or where this Erigga una dey drag hate Davido? He just gave us a shout out, hustlers (we know ourselves) naso davido carry himself come, anybody mentioned that fool name for post?... abeg make una dey talk with sense 🤣