@jon_d_doe A good and systematic one night stand that happened the next day after going on a date together. So therfore, this is equivalent to a honey moon enjoyment after weeding... Don't give up on him yet... π
@jon_d_doe Weytin me I know be say if na Man get this problem women won't accept to go on with him, now cos it's a woman, some of una de say he should go on with the marriage. Weytin man de take no woman can ever take it so as a result if na me I won't go on with d wedding.
@GloriousGod01 If a man wey neva marry de make am tell me who the hell was there as a woman who de motivate him. Bro life enjoyment is the biggest motivation for me. If na women wey be say nothing fit satisfy dem de motivate you to work and make it bro your grave is closer than u can imagine.
@GloriousGod01 De play, me wey don suffer as per family background. Wey I don taste hunger, so u de tell me na one strange woman wey I never meet go de motivate me how now see ehn if I can carry woman it's just part of the enjoyment of what I laboured for not a motivation for me.
@excellencyy6@yabaleftonline Nigerians we are very hard to control dem fit no cage am make somebody come carry the statue for night go put for hin house... π€£π€£π€£
@Dorcie631@AmYarima273244@jon_d_doe After getting married abi it's well why not tell her husband to hit the gym or go for a man who build his body to marry in the first place.
@Dorcie631@jon_d_doe Why getting married to him in the first place if should couldn't see any of her satisfactions in him. She just have to lock up with her husband no matter what cos you cant find it all in a man. And if she is wayward she will regret it.