An artist who had business dealings with Gasky cries out via Sapele Oghenek blog on Facebook.
📺: @sapele_oghenek
#ozoroblog#gasky @ Ozoroblog https://t.co/Nf6Jgik1OG
Leave oxlade matter how many of u agree am the current best most inspiring rap artist
I know say una wey no know go say na lie until u visit my audiomack page u won’t help but turn a fan
If I get Olamide for the remix of my song street anthem e sure for me die if baba bless me with verse and the gbedu no blow I go quit music that song too sweet to lost Erigga no show love 😥
Na GOD Dey blow person ok we gree na Olamide Dey sign upcoming so God no come down come sign dem he use person .
I urge sponsors to please help talents from the south’s too
If no be lack of sponsor I get mind to call my self the best rapper in Nigeria
Ok am letting tins go so am I permitted to shoot my street anthem visuals with out Erigga inside and don’t get any body asking me why I no put am inside? Because una no fit talk say street anthem no sweet reach to get visuals 2 years now he no show up
The sky is big enough for all bird to fly but like these hunters no get joy Dem no Dey use der eye see bird dem no wan hear say dem shot bird mama fly 😀