GOD KNOWS AM INNOCENT
LOOK I NO BE YOUR MATE OOO
I REMEMBER WHEN YOU USE TO BEG BLAQ FOR A VERSE
E NO GO BETTER FOR YOU EDIOT
OLD MAN WEY NO SABI SING, ALL YOUR CAREER IS BUILT ON PEOPLE
EDIOT WEY HUNGER BE WAN KPAI MUMU
ANY DAY I SET MY EYES ON YOU I GO BEAT YOU
You have been dragging him since last year for sexual abuse and you still have songs with him on your platform that you are earning from?
You can buy ACL’s beat to take the song down but can’t take Tesla boy and technician down @Odumodublvck_ you are not ready.
Make branding no kill artiste one day sha🤣
Branded as a thug, now you Dey serious problem buh because you still gats rep your brand you go cry for secret come Dey type in capitals for online…. No wound yourself sha
GOD KNOWS AM INNOCENT
LOOK I NO BE YOUR MATE OOO
I REMEMBER WHEN YOU USE TO BEG BLAQ FOR A VERSE
E NO GO BETTER FOR YOU EDIOT
OLD MAN WEY NO SABI SING, ALL YOUR CAREER IS BUILT ON PEOPLE
EDIOT WEY HUNGER BE WAN KPAI MUMU
ANY DAY I SET MY EYES ON YOU I GO BEAT YOU
YOU WISH ME DEATH FOR NO REASON JUST BECAUSE BLAQ AND YOU GET PROBLEM
E NO GO BETTER FOR YOU THIS MORNING.@Odumodublvck_
WACK NIGGA
WACK ARTIST
WACK AURA
40YEARS OLD MAN WITH MOUTH ODOR