@AnifowosheEl@Fazczeless@Teeniiola Me I be high way driver I dey travel four to six time in a months with all this insecurity so I still dey enter road
@AnifowosheEl@Fazczeless@Teeniiola You just dey understand Wetin I dey talk now shey if you knw say if nah another driver wey get skills he fit no sabi calculate like that shey you grab
@AnifowosheEl@Fazczeless@Teeniiola Brr I dey tell you with experience thereโs different between a skills driver and rescue driver only experience high way driver fit understand bro