@FoluboiNg If nah person wey guild pass 600k make he lock up, but if that 600k will go a long way did him, make him press ham and lock up, net betting even the last game no dey ever sure
@yungeplus@SportyBet@SportyBetNG@EnnyCampbell Omoh nah this year I just download X, nah only IG and TT I Dey use Anono say una dey always tag them and they will reply then don run me this kind things for last year like 3 times, omoh and the sum of the 3 slips go dey enter 800k oo Walai I lock up after I don over text them