@YeboahOpokuMan1@Fairhykay@Bama431765@Debbybruno3 U gt tym to dey explain give am
U think sey to stan Ronaldo easy
The way their idolo foolish naso the entire fanbase be
Dey can't counter a argument without insulting another person
Na empty drum dem be just lyk the person wey dem dey stan
@michael_kanoute@Olamilekan_009 U wey be sey for buhari tenure u no see champions league go
U dey here dey yarn dust
Upon sey i dey in our transition era
We won a European trophy nd to top it all we are the world champion
Pipe down u European virgin