@LilMoGh You saf u dey talk too much, as dem dey play u squad anyhow, you no get mouth talk but as soon as you equalize then you get something talk. Wetin Lamine do for this game inside?
@BrahimStarboi@_shattawalenima Nothing you dey talk makes sense and make you never compare that your jon king to the queen of England or you think dem be the same. Gyimie saa
@LilMoGh Masa you don’t know how to talk and what you’re talking doesn’t make sense. It’s a 50/50 ball so all we wanna know is if there’s a touch or not and look at the rubbish you dey talk